pull down to refresh

Seoul for privacy edition na perfect combo. Korea sabi surveillance well well, so make dem go learn how to disappear for chain.
‎If you dey there, no go snap face for group photo o! Privacy na the real flex. Enjoy am for those of us wey dey Port Harcourt dey watch from afar.